Latest News for: dey know

Edit

Boko Haram: 'E dey pain me say di pikin wey I born cause pain to millions' - Boko Haram leader, Abubakar Shekau mama, Falmatu

Ghana Web 04 Nov 2021
Falmata Abubakar, mama of di Boko Haram leader Abubakar Shekau wey dem kill tok say e dey pain her say pikin wey she born cause pain to millions of pipo ... "Na shameful tin to tok say you come from Shekau village bicos of wetin Abubakar do, and I know many pipo wey no dey gree tok wia dem come from bicos of how pipo go dey look dem.".
Edit

‘My first girlfriend died from a strange illness’ – Black Sherif discloses

Ghana Web 04 Nov 2021
“Charley life hard, but you know say life for Accra be harder. So if I go take girl wey me I dey street. I no get nothing. If I go take girl then they come dey bill-bill me or something, I go stress more ... I no dey date them.” ... .
Edit

Rivers state youths for Eduoha gbab native doctor dem accuse say bury baby alive and 'tie' pipo destiny

Ghana Web 03 Nov 2021
Dem say Indiana house dey fenced and nobody bin know wetin dey hapun inside ... I see one picture of pesin wey I know, I even pick am carry im picture go give am, dat pesin bin don dey get issue with im leg, so many tins hapun dia, even me sef bin dey fear becos e get one particular ...
Edit

Antonio Conte: Tottenham appoint Conte Chelsea former oga to replace Nuno Espirito Santo

Ghana Web 03 Nov 2021
"My belle dey sweet well-well to return to coaching, and to do so wit dis Premier League club wey get ambition to be a protagonist again," na so Conte tok ... "I know di kain qualities Antonio dey bring to us, as I don work wit am for Juventus, and I dey look forward to see am work wit our talented group of players.".
Edit

South Africa elections today: All you need to sabi South Africa Parliamentary election as e dey happun

Ghana Web 01 Nov 2021
South Africans dey go vote in local government elections today (1 November 2021) ... More dan 320 political parties dey contest di South Africa local government elections dis year ... But voter apathy still remain high (na im mean say pipo no dey too comot to vote) ... Di polls go open by 0500 GMT and e dey expected to close by 1900 GMT.
Edit

COP26: Wetin e be, why e dey important, and wetin to expect

Ghana Web 30 Oct 2021
COP26 go happun for Scotland dis year and expectations for dis event dey high. But wetin e be exactly, who dey go, and wetin dey at stake?. Read on for all you need to know about di latest round of climate change tok-tok ... E dey very important ... Di agreement, wey also dey known as di Paris Accord, na humans game plan to avoid climate disaster.
Edit

Sex tape saga: Fans panic as Tiwa Savage posts ominous message

Ghana Web 26 Oct 2021
But the one on her Instagram(Instastory) is making her fans and lovers worry ... @micahtrust says. “Aunty Tiwa we love you so much, many of us are going through a lot right now but you know what, we will get back to you later. Nah Cubana, Maria and Kelvin matter we dey settle now.” ... “No worry Tiwa another person done dey inside mud; go and sin no more.” ... .
Edit

COP26: Minister 'not optimistic' of avoiding rail strike

BBC News 26 Oct 2021
Graeme Dey accused the RMT union of moving the goalposts during negotiations aimed at avoiding industrial action by ScotRail staff ... He added ... We are less than a week away from COP and we need to know where we stand.". Mr Dey said there were contingency plans to keep some train services running during the UN climate change summit ... Related Topics ... .
Edit

'Davido and Chioma don come back together?' Nigerians ask afta fotos of dem two comot

Ghana Web 24 Oct 2021
Dis na di first time for a long time wen di two celebrities go dey together inside recent photo. Tori bin come out say David Adeleke, wey pipo know as Davido and Chioma Avril Rowland, wey pipo know and dey call Chef Chioma dey quarrel.
Edit

Gunmen attack Oyo prison: 'We go recapture inmates wey escape' - Rauf Aregbesola

Ghana Web 24 Oct 2021
"I dey assure Nigerians say Federal goment go pursue not just those wey attack our facility, but those wey escape lawful custody. "Di attack dey unconscionable, I commend officers of di Nigeria Correctional Service and oda members of sister security agencies wey provide perimeter security for our facility for fighting gallantly," Aregbesola tok.
Edit

Mercy Johnson: Chrisland school react as lady wey counter Mercy Johnson claim of bullying apologise

Ghana Web 23 Oct 2021
"A teacher for my pikin school don dey bully my daughter constantly for 2 whole weeks ... Di school promise to inform BBC Pidgin once dem don dey able to know wetin truly happun ... "Mercy Johnson Okojie I know you dey gentle, but please sue her...Mercy please sue! I go distribute aso-ebi for di pipo wey want to follow you to court.".
Edit

Joy Onoh: How 24-year-old online seller,die as she go make delivery

Ghana Web 23 Oct 2021
" All our hope bin dey on her but as e dey now, I no know wia to start from for dis life again" she explain ... Joy na di first child among three pikin dem, but tins come dey rough for di family wen dia papa die 12-years ago ... She say she neva know how to cope wit di tragedy and dat di future of di oda two still dey hang for air.
Edit

Tonto Dikeh: Prince Kpokpogri speak about reports say police arrest am

Ghana Web 20 Oct 2021
Nollywood actress Tonto Dikeh ex-lover, Prince Kpokpogri don dismiss report wey dey spread say police arrest am Monday, 18th October for Abuja, Nigeria capital ... "Today na public holiday and dem say police arrest me yesterday but I dey my house today wey be public holiday, wetin dis one tell you? ... I be publisher too, so I know most of dis tins.".
Edit

Imagine Global: Piggyvest response to tori say dem lose N2 billion to alleged fraud

Ghana Web 19 Oct 2021
Tori wey dey make di rounds on di internet be say di financial outfit- PiggyVest- plus oda top organisations for Nigeria bin invest money for di micro-lending company, Imagine Global Solution Limited ... "Total exposure from pipo wey we know dey currently to di tune of 22 billion Naira and more pipo still dey come out," na so di accusation read.
Edit

Politics is our biggest problem in Sierra Leone

Sierra Leone Telegraph 19 Oct 2021
It has become mostly about whom you know or if your party is in power ... You know I have been approached many times by folks who’d ask “why you nor go join politics?” “When you dey join politics?” As a young man (worse if you’re making progress in your career), everybody thinks you should be in politics.
×